Представляем точный текст композиции "Right Here" и глубже погружаем в смыслы творчества артиста 2face Idibia . Эта интерпретация слов песни помогает лучше понять смысл заложенный в композицию. Лирика «Right Here» — это не просто строчки, а история, которую 2face Idibia передаёт через ритм и интонации. Изучайте переводы, оригинальные версии и толкования, чтобы раскрыть все грани этого трека.
2face Idibia - "Right Here"
Lyrics to Right Here : Echo na wetin I go do to make you see say my love for you na real baby it`s true echo-come on come on baby it`s right hope echo-come on come on I don tey for this game no be today no go let your love walkaway baby it`s right here baby it`s right here I was weak when you said you had to go tear drops crying like a mighty flow but you turned around and said that you loved me so how could I let you go oh no no no no no no no sorry I make you cry let`s talk about those days and how we used to play I rewrite my words girl you know sey na your love I dey always they think of na wetin I go do to make you see say my love for u na real baby it`s true echo-come on come on baby it`s right hope echo-come on come on please don`t go oh I love you so bended knees see there`s more to show don`t need to be afraid I won`t let you down cos since you`ve been here my life`s been turned around baby sorry I make you cry let`s talk about those days and how we used to play I rewrite my words girl you know sey na your love I dey always they think of na wetin I go do to make you see say my love for you na real baby it`s true echo-come on come on baby it`s right hope echo-come on come on I don tey for this game no be today no go let your love walkaway baby it`s right here baby it`s right here say wetin I go do wetin I go say to make your love make e no waka away if I ever tell a lie walahi make I kpai I dey so sorry baby walahi talahi I will never ever make you wear another frown anything you want to do you know I`ll be down I`ll make you happy everyday of the party I`ll make you feel like the queen with the crown sorry I make you cry let`s talk about those days we used to play I rewrite my words girl you know sey na your love I dey always they think of na wetin I go do to make you see say my love for you na real baby it`s true echo-come on come on baby it`s right here echo-come on come on I don tey for this game no be today no go let your love slip away baby it`s right here baby it`s right here, right here, right her I don tey for this game no be today no go let your love walkaway baby it`s right here baby it`s right here see they can say what they wanna say they can do what they wanna do it don`t matter cos I love u and I`ll place no one else above you oh my babe though you so fine and it pleases me no mind I`ll never do anything to hurt you I`ll do my thing my world around you wetin I go do kenni`s music e don tey no be today wetin I go do 2face see I don tey for this game no be today wetin I go do no be today come on come on baby na wetin I go do wetin I go do na wetin I go do wetin I go do right here right here it`s right here (Thanks to Moubi for these lyrics) [ Right Here Lyrics ]
Содержание трека помогает не только запомнить любимые строки, но и ощутить связь с 2face Idibia. Возможно, вы заметите, как лирика «Right Here» перекликается с вашим опытом, или найдёте ответы на давние вопросы. Эта страница создана для ценителей музыки: здесь вы сохраните текст для личного использования, поделитесь им с друзьями или используете в творчестве. Погружайтесь в мир слов композиции «Right Here» — каждая строчка здесь обретает новый смысл.